121Selah – Shoe Maker MP3 DOWNLOAD
Foreign Gospel Songs Artist 121Selah release powerful worship songs titled “Shoe Maker” that will bless you in a great way and refresh your soul.
This song is available on all Digital Music Distribution outlets worldwide, and also you can get it here on Impacttunes.
Listen & Download “Shoe Maker Mp3 Download” by 121Selah Below:-
LYRICS: LYRICS
[Verse 1] Shoemaker where you deyCome Fix my Shoe
Shoemaker where you dey
I need you now
I Call you because
l know say na you fit Fix am (nah nah)
Shoemaker where you dey
I need you now
Shoemaker where you dey
Come Fix my Shoe
Shoemaker where you dey
I need you now
I Call you because
l know say na you fit Fix am (nah nah)
I know where you dey
I know where to find you
The Point be Say
Na Person wey go Fix am
Me I go Call O
Cos na him Sabi the thing
Well Well O, Well Well
I no go Carry matter of Shoe
Go give a Carpenter (nah nah)
Cos e no Sabi the Work at all O [Verse 2] Carpenter where you dey
Come and Fix my Chair
Carpenter where you dey
I need you now
I Call you because
I know say na you fit Fix am (nah nah)
I know where you dey
I know where to Find you [Chorus] OH OH OH OH
The Point be Say
Na Person wey go Fix am
Me I go Call O
Cos na him Sabi the thing
Well Well O, Well Well
I no go Carry matter of Chair
Go give a Shoemaker (no no)
Cos e no Sabi the Work at all O [Verse 3] Heart Fixer where You dey
Come Fix my Heart
Heart Fixer where You dey
I need You Now
Call you because I know
Say na you fit Fix am (nah nah)
Heart Fixer where you dey
I need you yes
Heart Fixer where You dey
Come Fix my Heart
Heart Fixer where You dey
I need You Now
Call you because I know
Say na you fit Fix am (nah nah)
I know where You dey
I know where to Find you
Know where You dey
I know where to Find you
Know where You dey
I know where to Find you
The Point be Say
Na Person wey go Fix am
Me I go Call O
Cos na him Sabi the thing
Well Well O, Well Well
I no go Carry matter of Heart
Go give a Human O (no no)
Cos e no Sabi the Work at all O
OH OH OH OH
The Point be Say
Na Person wey go Fix am
Me I go Call O
Cos na him Sabi the thing
Well Well O, Well Well
I no go Carry matter of Heart
Go give a Human O (no no)
Cos e no Sabi the Work at all O
Right now I need you O
Right now I need you
OH OH OH OH OH
Heart Fixer O
Right now I need you O
Right now I need you O